Difference between revisions of "sharp"

Line 23: Line 23:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''smart''
 
* English: ''smart''
 
===Adverb===
 
#na manner wey someting take
 
#:* {{ux|dv|About two nights ago, some mammy girls come to my house '''sharp''' one o'clock for night. |(bbc__129, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Infact research don also show say no be only pikin music dey help to dey '''sharp''', old people too dey benefit from am. |(bbc__59963, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Every mama and papa want dia pikin to dey '''sharp''', to do well-well for life, so dem dey find different means to make am happen. |(bbc__86391, __no translation__)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 03:21, 4 August 2021

Naija

Etymology

From: English sharp

Pronunciation

  • ʃâp

Play Play

Adjective

  1. Make person sabi someting well well.
    • Tope na sharp guy.  — (Egbokhare_2020, Tope is an intelligent guy
    • Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger.  — (bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)
    • And so as a sharp bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot.  — (NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)
  2. Wetin fit cut someting.
    • Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin.  — (bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)
    • No be size of cutlass matter, di koko be sey e sharp abi e no sharp?  — (NSC_2021, It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: smart

Related forms

sharp sharp, sharpally

Synonyms

wise

Translations

  • English: smart