Difference between revisions of "sharp"

Line 14: Line 14:
 
# Wetin fit cut someting.
 
# Wetin fit cut someting.
 
#:* {{ux|dv|Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey '''sharp''', and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. |(bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)}}
 
#:* {{ux|dv|Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey '''sharp''', and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. |(bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)}}
#:* {{ux|dv| No be size of cutlass matter, di [[koko]] be sey e sharp abi e no sharp? |(NSC_2021, It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')}}
+
#:* {{ux|dv| No be size of cutlass matter, di [[koko]] be sey e '''sharp''' abi e no '''sharp'''? |(NSC_2021, It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
*[[sharp sharp]], [[sharpally]]
 
*[[sharp sharp]], [[sharpally]]
Line 23: Line 23:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''smart'', ''sharp''
 
* English: ''smart'', ''sharp''
 +
 +
===Verb===
 +
* Make person make someting make e fit cut or [[chook]] someting
 +
:* {{ux|dv| Go '''sharp''' knife for junction. |(NSC_2021, Go and sharpen the knife at the junction.)}}
 +
:* {{ux|dv| De say na iron wey e '''sharp''' na im e use take chook am. |(NSC_2021, They said he stabbed him with a sharpened piece of metal.)}}
 +
 +
====Translation====
 +
* English: ''sharpen''

Revision as of 03:27, 4 August 2021

Naija

Etymology

From: English sharp

Pronunciation

  • ʃâp

Play Play

Adjective

  1. Make person sabi someting well well.
    • Tope na sharp guy.  — (Egbokhare_2020, Tope is an intelligent guy
    • Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger.  — (bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)
    • And so as a sharp bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot.  — (NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)
  2. Wetin fit cut someting.
    • Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin.  — (bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)
    • No be size of cutlass matter, di koko be sey e sharp abi e no sharp?  — (NSC_2021, It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: smart, sharp

Verb

  • Make person make someting make e fit cut or chook someting
  • Go sharp knife for junction.  — (NSC_2021, Go and sharpen the knife at the junction.)
  • De say na iron wey e sharp na im e use take chook am.  — (NSC_2021, They said he stabbed him with a sharpened piece of metal.)

Translation

  • English: sharpen