Difference between revisions of "sharpup"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person begin get sense or sabi as tings dey go. | * Make person begin get sense or sabi as tings dey go. | ||
− | :* {{ux|dv|Before, for village where I | + | :* {{ux|dv|Before, for village where I bin grow, I dull well well o, but as I enter town, I '''sharpup''' [[kiakia]].|(NSC_Legbeti_2020, Back in the days when I lived in the village, I was quite dull. But when I moved into town, I had to become smart immediately.)}} |
:*{{ux|dv| Every [[mugu]] na looser for dis town o, e go better to '''sharpup'''. |(NSC_Legbeti_2020, Every fool is a looser in this town, be wise.)}} | :*{{ux|dv| Every [[mugu]] na looser for dis town o, e go better to '''sharpup'''. |(NSC_Legbeti_2020, Every fool is a looser in this town, be wise.)}} | ||
Revision as of 16:13, 2 August 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English sharp
Pronunciation
- ʃápɔ̀p
Verb
- Make person begin get sense or sabi as tings dey go.
- Before, for village where I bin grow, I dull well well o, but as I enter town, I sharpup kiakia. — (NSC_Legbeti_2020, Back in the days when I lived in the village, I was quite dull. But when I moved into town, I had to become smart immediately.)
- Every mugu na looser for dis town o, e go better to sharpup. — (NSC_Legbeti_2020, Every fool is a looser in this town, be wise.)
Synonyms
Translation
English: To become smart