sharpup

Revision as of 04:44, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Alternative form

Etymology

From: English sharp

Pronunciation

  • ʃápɔ̀p

Play Play

Verb

  • Make person begin get sense or sabi as tings dey go.
  • Before, for village where I bin grow, I dull well well o, but as I enter town, I sharpup kiakia.  — (NSC_2020, Back in the days when I lived in the village, I was quite dull. But when I moved into town, I had to become smart immediately.)
  • Every mugu na looser for dis town o, e go better to sharpup.  — (NSC_2020, Every fool is a looser in this town, be wise.)

Synonyms

Translation

English: To become smart