she

Naija

Etymology

From: English she

Pronunciation

  • ʃî

Play Play

Pronoun

  • Word wey de take dey call woman for inside talk talk.
  • Meh she cook, she, and her husband, meh una eat.  — (NST_cleaned__31790, She should prepare a meal with her husband so that you guys grab a bite.)
  • But now dem don say she and her family dey under arrest.  — (bbc__17306, Now they have confirmed that she and her family members have been arrested.)
  • She too don get belle.  — (JOS_26_Small-Talk_DG__100, She has also become pregnant.)

Synonyms

Translations

  • English: she