Difference between revisions of "shele"

m (Conversion script moved page Shele to shele: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* carnival 0.71 52, host 0.70 455, shelle 0.68 14, olympics 0.67 152, qualifier 0.66 95, rabat 0.65 16, winter 0.65 76, cairo 0.65 41, bahamas 0.64 9
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:Yoruba
+
From Yoruba: ''shele''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ʃɛ̀lɛ̀
 
* ʃɛ̀lɛ̀
Line 17: Line 13:
 
* Frequency rank in raw corpus: 1505
 
* Frequency rank in raw corpus: 1505
  
The word is used more orally than in written texts.
+
 
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
shele: happen -- Definition in Naija?
+
Wetin dey happen.
 
+
:* {{ux|dv| Wetin dey '''shele'''? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__2, What's happening ?)}}
 
+
:* {{ux|dv|Lagos Fashion Week don begin '''shele''' for di Nigeria economic capital. |(bbc__62898, Lagos Fashion Week is happen live from the economic capital of Nigeria.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv| Nothing dey '''shele''', |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__154, Nothing is happening.)}}
#: {{ux|dv|Wetin dey '''shele'''?.|no translation}}
 
# aux-dep-mark (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|United States Don carry better shock give France for the Under-20 World Cup wey dey '''shele''' for inside Poland. |(brila__1991, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori say Super Falcons of naija go jam one Icelandic club as part of their preparation for the women world cup wey go '''shele''' for inside France. |(brila__1878, __no translation__)}}
 
# mark-obl:arg (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|All di '''shele''' wey '''shele''' for we Beat/Naija FM NYSC Concert for Iyana Ipaja |(ja102__452, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Kelani no be di only pesin wey get reason to jolli, see three oda tins wey '''shele''' for di awards. |(bbc__62101, __no translation__)}}
 
# mark-obl:mod (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|City say the breaches,wey '''shele''' before December 2016,na as a result of “misinterpretation of the regulations in question”. |(brila__382, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One of di many shows inside di Calabar Carnival na di Bikers parade wey '''shele''' on Thursday, di second day of di carnival procession. |(bbc__52750, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Lagos Fashion Week don begin '''shele''' for di Nigeria economic capital. |(bbc__62898, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori be say Jamaican Grammy Award winning group Morgan Heritage go follow join for di New Year eve concert wey go '''shele''' for Uhuru Gardens. |(bbc__94772, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Wetin dey '''shele'''? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__2, What's happening ?)}}
 
#: {{ux|dv|I say a'ah wetin dey '''shele'''? |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__58, I say, a'ah what is happening?)}}
 
# aux-nsubj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Nothing dey '''shele''', |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__154, Nothing is happeneing.)}}
 
#: {{ux|dv|The Southern Conference, na dis Kasala go '''shele''' : |(brila__1656, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|ns na im witness wetin '''shele''' for inside the Parc des Princes and dem no regret as Corinne Diacre side give dem value for their money. |(brila__2087, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One of wi Naija bobo wey dey do gymnastic sport, Uche Eke, wey base for America, don yan Wednesday, say, ein dey very sure say, wi contri gymnastic team go fit win gold, inside di African games, wey won '''shele''' for, Morocco. |(ja102__3950, __no translation__)}}
 
# dep-mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|As e dey so, the Afcon 2019 draws wey '''shele''' for inside Egypt put Nigeria for Group B together with Guinea, Madagascar ati Burundi. |(brila__215, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wimbledon champion wey be Simona Halep bin survive match point before e come kpokpo Canadian teenager Bianca Andreescu for the WTA Finals kasala wey '''shele''' for inside Shenzhen. |(brila__2037, __no translation__)}}
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|The men go play their own competition over all five days wey consist of three days of round robin, follow by the semi-finals then the final go come '''shele''' . |(brila__1761, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She still tok say she get luck say she dey wit her parents as dem support her wit tins like food and even wen her moni fit finish because somtin '''shele''', dem go epp her. |(bbc__89147, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But di Supreme court for UK say e dey wrong to stop MPs to carry out dia work as dem dey prepare for Brexit wey suppose '''shele''' on October 31. |(bbc__22128, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One of wi Naija ogbonge midfield player wey dey play for Las Palmas FC, Oghenekaro Etebo don tok say, ein dey hustle for ein bodi to dey fit kamkpee, make ein for fit join di super eagle to di world cup wey go begin '''shele''' next month for Russia. |(ja102__3956, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis second Ekasa according to Mosis, dey only eva happun if very bad tin '''shele''' and di Oba decide make Ekasa comot to correct di evil. |(bbc__42618, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As for di thousands of customers wey di mata don affect, dem gats find anoda way to travel, and pipo don dey drag di airline for di wey dem handle communications wit passengers before di strike '''shele'''. |(bbc__17140, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* carnival 0.71 52, host 0.70 455, shelle 0.68 14, olympics 0.67 152, qualifier 0.66 95, rabat 0.65 16, winter 0.65 76, cairo 0.65 41, bahamas 0.64 9
 
 
 
====Antonyms====
 
* carnival 0.71 52, host 0.70 455, shelle 0.68 14, olympics 0.67 152, qualifier 0.66 95, rabat 0.65 16, winter 0.65 76, cairo 0.65 41, bahamas 0.64 9
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: happen
+
* English: ''happen''

Revision as of 11:40, 12 February 2021

Naija

Etymology

From Yoruba: shele

Pronunciation

  • ʃɛ̀lɛ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1363
  • Frequency in raw corpus: 164
  • Frequency rank in raw corpus: 1505



Verb

Wetin dey happen.

  • Wetin dey shele?  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__2, What's happening ?)
  • Lagos Fashion Week don begin shele for di Nigeria economic capital.  — (bbc__62898, Lagos Fashion Week is happen live from the economic capital of Nigeria.)
  • Nothing dey shele,  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__154, Nothing is happening.)

Translations

  • English: happen