shele

Revision as of 13:39, 23 August 2020 by Conversion script (talk | contribs) (Conversion script moved page Shele to shele: Converting page titles to lowercase)

Naija

Alternative forms

  • carnival 0.71 52, host 0.70 455, shelle 0.68 14, olympics 0.67 152, qualifier 0.66 95, rabat 0.65 16, winter 0.65 76, cairo 0.65 41, bahamas 0.64 9

Etymology

etymology:Yoruba

Pronunciation

  • ʃɛ̀lɛ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1363
  • Frequency in raw corpus: 164
  • Frequency rank in raw corpus: 1505

The word is used more orally than in written texts.


Verb

shele: happen -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Wetin dey shele?.  — no translation
  2. aux-dep-mark (frequency:10)
    United States Don carry better shock give France for the Under-20 World Cup wey dey shele for inside Poland.  — (brila__1991, __no translation__)
    Tori say Super Falcons of naija go jam one Icelandic club as part of their preparation for the women world cup wey go shele for inside France.  — (brila__1878, __no translation__)
  3. mark-obl:arg (frequency:6)
    All di shele wey shele for we Beat/Naija FM NYSC Concert for Iyana Ipaja  — (ja102__452, __no translation__)
    Kelani no be di only pesin wey get reason to jolli, see three oda tins wey shele for di awards.  — (bbc__62101, __no translation__)
  4. mark-obl:mod (frequency:6)
    City say the breaches,wey shele before December 2016,na as a result of “misinterpretation of the regulations in question”.  — (brila__382, __no translation__)
    One of di many shows inside di Calabar Carnival na di Bikers parade wey shele on Thursday, di second day of di carnival procession.  — (bbc__52750, __no translation__)
  5. obl:arg (frequency:5)
    Lagos Fashion Week don begin shele for di Nigeria economic capital.  — (bbc__62898, __no translation__)
    Tori be say Jamaican Grammy Award winning group Morgan Heritage go follow join for di New Year eve concert wey go shele for Uhuru Gardens.  — (bbc__94772, __no translation__)
  6. aux (frequency:4)
    Wetin dey shele?  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__2, What's happening ?)
    I say a'ah wetin dey shele?  — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__58, I say, a'ah what is happening?)
  7. aux-nsubj (frequency:4)
    Nothing dey shele,  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__154, Nothing is happeneing.)
    The Southern Conference, na dis Kasala go shele :  — (brila__1656, __no translation__)
  8. dep (frequency:3)
    ns na im witness wetin shele for inside the Parc des Princes and dem no regret as Corinne Diacre side give dem value for their money.  — (brila__2087, __no translation__)
    One of wi Naija bobo wey dey do gymnastic sport, Uche Eke, wey base for America, don yan Wednesday, say, ein dey very sure say, wi contri gymnastic team go fit win gold, inside di African games, wey won shele for, Morocco.  — (ja102__3950, __no translation__)
  9. dep-mark (frequency:3)
    As e dey so, the Afcon 2019 draws wey shele for inside Egypt put Nigeria for Group B together with Guinea, Madagascar ati Burundi.  — (brila__215, __no translation__)
    Wimbledon champion wey be Simona Halep bin survive match point before e come kpokpo Canadian teenager Bianca Andreescu for the WTA Finals kasala wey shele for inside Shenzhen.  — (brila__2037, __no translation__)
  10. - (frequency:2)
    The men go play their own competition over all five days wey consist of three days of round robin, follow by the semi-finals then the final go come shele .  — (brila__1761, __no translation__)
    She still tok say she get luck say she dey wit her parents as dem support her wit tins like food and even wen her moni fit finish because somtin shele, dem go epp her.  — (bbc__89147, __no translation__)
  11. obl:mod (frequency:2)
    But di Supreme court for UK say e dey wrong to stop MPs to carry out dia work as dem dey prepare for Brexit wey suppose shele on October 31.  — (bbc__22128, __no translation__)
    One of wi Naija ogbonge midfield player wey dey play for Las Palmas FC, Oghenekaro Etebo don tok say, ein dey hustle for ein bodi to dey fit kamkpee, make ein for fit join di super eagle to di world cup wey go begin shele next month for Russia.  — (ja102__3956, __no translation__)
  12. mark-nsubj (frequency:2)
    Dis second Ekasa according to Mosis, dey only eva happun if very bad tin shele and di Oba decide make Ekasa comot to correct di evil.  — (bbc__42618, __no translation__)
    As for di thousands of customers wey di mata don affect, dem gats find anoda way to travel, and pipo don dey drag di airline for di wey dem handle communications wit passengers before di strike shele.  — (bbc__17140, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • carnival 0.71 52, host 0.70 455, shelle 0.68 14, olympics 0.67 152, qualifier 0.66 95, rabat 0.65 16, winter 0.65 76, cairo 0.65 41, bahamas 0.64 9

Antonyms

  • carnival 0.71 52, host 0.70 455, shelle 0.68 14, olympics 0.67 152, qualifier 0.66 95, rabat 0.65 16, winter 0.65 76, cairo 0.65 41, bahamas 0.64 9

Translations

  • English: happen