shenk

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • ʃɛ̑nk

Play Play

Verb

  1. Make person dey do like sey e no sabi anoder person.
    • Our Oga shenk us today for that meeting.  — (NSC_2021, Our pretended not to know us at the meeting.)
  2. Make man or woman dey give anoder person lines sey make dem dey but make di person no gree.
    • Na since last year I don dey toast dat babe but she dey always shenk me.  — (I have been trying to woo this lady since last year but she always rejects my advances.)
  3. Make person carry someting or matter pass anoder person back.
    • E no good make friend dey shenk friend.  — (It is bad when friends betray each other.)

Translation

  • English: cut off, reject, deny, betray