Difference between revisions of "shenk"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
#:* {{ux|dv|Our Oga '''shenk''' us today for that meeting.|(NSC_2021, Our pretended not to know us at the meeting.)}} | #:* {{ux|dv|Our Oga '''shenk''' us today for that meeting.|(NSC_2021, Our pretended not to know us at the meeting.)}} | ||
#Make man/woman dey give anoder person lines sey make dem dey but make di person no gree. | #Make man/woman dey give anoder person lines sey make dem dey but make di person no gree. | ||
− | #:* {{ux|dv| Na since last year I don dey [[toast]] dat | + | #:* {{ux|dv| Na since last year I don dey [[toast]] dat babe but she dey always '''shenk''' me.|(NSC_2021, I have been trying to woo this lady since last year but she always rejects my advances.)}} |
# Make person carry someting or matter pass anoder person back. | # Make person carry someting or matter pass anoder person back. | ||
#:* {{ux|dv| E no good make friend dey '''shenk''' friend.|(NSC_2021, It is bad when friends betray each other.)}} | #:* {{ux|dv| E no good make friend dey '''shenk''' friend.|(NSC_2021, It is bad when friends betray each other.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''cut off, reject, deny, betray '' | * English: ''cut off, reject, deny, betray '' |
Revision as of 20:07, 15 December 2021
Naija
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
- ʃɛ̑nk
Verb
- Make person dey do like sey e no sabi anoder person.
- Our Oga shenk us today for that meeting. — (NSC_2021, Our pretended not to know us at the meeting.)
- Make man/woman dey give anoder person lines sey make dem dey but make di person no gree.
- Na since last year I don dey toast dat babe but she dey always shenk me. — (NSC_2021, I have been trying to woo this lady since last year but she always rejects my advances.)
- Make person carry someting or matter pass anoder person back.
- E no good make friend dey shenk friend. — (NSC_2021, It is bad when friends betray each other.)
Translation
- English: cut off, reject, deny, betray