Difference between revisions of "shenk"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ʃɛ̑nk | * ʃɛ̑nk | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-shenk.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-shenk.m.ogg</sm2> |
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make person dey do like sey e no sabi anoder person. | #Make person dey do like sey e no sabi anoder person. | ||
#:* {{ux|dv|Our Oga '''shenk''' us today for that meeting.|(NSC_2021, Our pretended not to know us at the meeting.)}} | #:* {{ux|dv|Our Oga '''shenk''' us today for that meeting.|(NSC_2021, Our pretended not to know us at the meeting.)}} | ||
− | #Make man | + | #Make man or woman dey give anoder person lines sey make dem dey but make di person no gree. |
− | #:* {{ux|dv| Na since last year I don dey [[toast]] dat | + | #:* {{ux|dv| Na since last year I don dey [[toast]] dat babe but she dey always '''shenk''' me.|(I have been trying to woo this lady since last year but she always rejects my advances.)}} |
# Make person carry someting or matter pass anoder person back. | # Make person carry someting or matter pass anoder person back. | ||
− | #:* {{ux|dv| E no good make friend dey '''shenk''' friend.|( | + | #:* {{ux|dv| E no good make friend dey '''shenk''' friend.|(It is bad when friends betray each other.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''cut off, reject, deny, betray '' | + | * English: ''cut off, reject, deny, betray'' |
Latest revision as of 17:58, 5 June 2023
Naija
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
- ʃɛ̑nk
Verb
- Make person dey do like sey e no sabi anoder person.
- Our Oga shenk us today for that meeting. — (NSC_2021, Our pretended not to know us at the meeting.)
- Make man or woman dey give anoder person lines sey make dem dey but make di person no gree.
- Na since last year I don dey toast dat babe but she dey always shenk me. — (I have been trying to woo this lady since last year but she always rejects my advances.)
- Make person carry someting or matter pass anoder person back.
- E no good make friend dey shenk friend. — (It is bad when friends betray each other.)
Translation
- English: cut off, reject, deny, betray