Difference between revisions of "shenk"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ʃɛ̑nk
 
* ʃɛ̑nk
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-shenk.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-shenk.m.ogg</sm2>
 +
 
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make person dey do like sey e no sabi anoder person.
 
#Make person dey do like sey e no sabi anoder person.
 
#:* {{ux|dv|Our Oga '''shenk''' us today for that meeting.|(NSC_2021, Our pretended not to know us at the meeting.)}}
 
#:* {{ux|dv|Our Oga '''shenk''' us today for that meeting.|(NSC_2021, Our pretended not to know us at the meeting.)}}
#Make man/woman dey give anoder person lines sey make dem dey but make di person no gree.
+
#Make man or woman dey give anoder person lines sey make dem dey but make di person no gree.
#:* {{ux|dv| Na since last year I don dey [[toast]] dat babe but she dey always '''shenk''' me.|(NSC_2021, I have been trying to woo this lady since last year but she always rejects my advances.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na since last year I don dey [[toast]] dat babe but she dey always '''shenk''' me.|(I have been trying to woo this lady since last year but she always rejects my advances.)}}
 
# Make person carry someting or matter pass anoder person back.
 
# Make person carry someting or matter pass anoder person back.
#:* {{ux|dv| E no good make friend dey '''shenk''' friend.|(NSC_2021, It is bad when friends betray each other.)}}
+
#:* {{ux|dv| E no good make friend dey '''shenk''' friend.|(It is bad when friends betray each other.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''cut off, reject, deny, betray ''
+
* English: ''cut off, reject, deny, betray''

Latest revision as of 17:58, 5 June 2023

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • ʃɛ̑nk

Play Play

Verb

  1. Make person dey do like sey e no sabi anoder person.
    • Our Oga shenk us today for that meeting.  — (NSC_2021, Our pretended not to know us at the meeting.)
  2. Make man or woman dey give anoder person lines sey make dem dey but make di person no gree.
    • Na since last year I don dey toast dat babe but she dey always shenk me.  — (I have been trying to woo this lady since last year but she always rejects my advances.)
  3. Make person carry someting or matter pass anoder person back.
    • E no good make friend dey shenk friend.  — (It is bad when friends betray each other.)

Translation

  • English: cut off, reject, deny, betray