shey

Naija

Etymology

From Yoruba: shey

Pronunciation

  • ʃé

Play Play

Modal verb

  • Wetin dem take dey ask question.
  • Shey pile go show?.  — NSC_2020, Will the pile show?)
  • Shey you fit cook?  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Can you cook?)

Translations

  • English: modal verb


Particles

Na wetin dem dey use ask question.

  • So I con enter shey you know Yankwura?  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__117, So, I then entered, you know Yankwura right?)
  • Shey you understand, shey you understand,  — (NST_cleaned__35044, Do you understand?)
  • Shey na, shey na you marry am come, na me go marry am go.  — (NST_cleaned__31749, Aren't you the one who married her? I will her too.)

Synonyms

Translations

  • English: Question tag