shebi

Naija

Etymology

From: Yoruba shebi

Pronunciation

  • ʃèbí

Play Play

Particle

  • Word wey de dey use ask question.
  • Shebi Chike don kpeme?  — (Chike is dead. isn't he?)
  • You go show, shebi?  — (You'll come, right?)

Synonyms

Translations

  • English: question tag