Difference between revisions of "shine"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
Line 3: | Line 3: | ||
From English: ''shine'' | From English: ''shine'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ʃaɪ̂n |
<sm2>Pcm-ng-shine.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shine.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-shine.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shine.m.ogg</sm2> | ||
Line 17: | Line 17: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
− | |||
#Na when person dey alert. | #Na when person dey alert. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, | + | #:* {{ux|dv| Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with Africa blood. |(bbc__40907, | + | #:* {{ux|dv| Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with [[Africa blood]].|(bbc__40907, This means that doctors are suppose to be observant when treating patients from African.)}} |
− | + | #When someting dey clean. | |
+ | #:* {{ux|dv| Everywhere go dey '''shine'''. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will be spotless.)}} | ||
#Make someting dey bling bling. | #Make someting dey bling bling. | ||
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Light from God dey '''shine'''. |(jw__22231, Light from God will shine.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| You come see something wey be like small stone wey dey '''shine'''. |(jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)}} | |
− | #:* {{ux|dv| You come see something wey be like small stone wey dey '''shine'''. |(jw__36808, | + | #Make person do well. |
− | #Make person | + | #:* {{ux|dv| Na under coach Antonio Conte, na im Moses '''shine'''. |(bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Anoda player wey '''shine''' na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. |(bbc__15602, Another player who performed well was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Anoda player wey '''shine''' na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. |(bbc__15602, | ||
#Make person take someting to [[high]] | #Make person take someting to [[high]] | ||
− | #:* {{ux|dv|No be only igbo dem dey take '''shine''' eye o |(deuber__5360, | + | #:* {{ux|dv| No be only igbo dem dey take '''shine''' eye o.|(deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)}} |
− | #Make dey see say person dey happy from face. | + | #Make dey see say person dey happy from im face. |
− | #:* {{ux|dv| E dey make you dey '''shine'''. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you | + | #:* {{ux|dv| E dey make you dey '''shine'''. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| I just see as you just dey smile, dey '''shine''' teeth. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #:* {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
* [[shine]] | * [[shine]] |
Revision as of 12:42, 15 February 2021
Naija
Etymology
From English: shine
Pronunciation
- ʃaɪ̂n
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 5
- Frequency rank in NSC treebank: 1162
- Frequency in raw corpus: 328
- Frequency rank in raw corpus: 920
Verb
- Na when person dey alert.
- Dis town, na shine your eyes town o, — (NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)
- Dis mean say doctors suppose shine their eyes as dem dey treat people with Africa blood. — (bbc__40907, This means that doctors are suppose to be observant when treating patients from African.)
- When someting dey clean.
- Everywhere go dey shine. — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will be spotless.)
- Make someting dey bling bling.
- Light from God dey shine. — (jw__22231, Light from God will shine.)
- You come see something wey be like small stone wey dey shine. — (jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)
- Make person do well.
- Na under coach Antonio Conte, na im Moses shine. — (bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)
- Anoda player wey shine na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. — (bbc__15602, Another player who performed well was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)
- Make person take someting to high
- No be only igbo dem dey take shine eye o. — (deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)
- Make dey see say person dey happy from im face.
- E dey make you dey shine. — (JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)
- I just see as you just dey smile, dey shine teeth. — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: shine,