high
Naija
Etymology
From English high
Pronunciation
- haî
Verb
- Sey person don chop or drink or smoke someting wey make body dey push am and eye dey turn am wey be sey e fit no fit control di way wey im dey do.
- Na only two bottles high am. — (Only two bottles of beer got him intoxicated.)
- Igbo don high am. — (Indian hemp got him intoxicated.)
Synonyms
Translations
- English: intoxicate