shine

Revision as of 14:54, 12 February 2021 by 154.66.44.144 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: shine

Pronunciation

  • ʃaɪn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1162
  • Frequency in raw corpus: 328
  • Frequency rank in raw corpus: 920



Verb

  1. Make person dey open someting.
    I just see as you just dey smile, dey shine teeth.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can see as you are smiling and shinning your teeth.)
    Dis town, na shine your eyes town o,  — (NST_cleaned__6082, __no translation__)
    Dis mean say doctors suppose shine their eyes as dem dey treat people with Africa blood.  — (bbc__40907, __no translation__)
  1. Make someting dey bling bling.
    Everywhere go dey shine.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, It'll be spotless everywhere.)
    Light from God dey shine.  — (jw__22231, __no translation__)
    You come see something wey be like small stone wey dey shine.  — (jw__36808, __no translation__)
  2. Make person blow.
    But time don reach make di Super Eagles follow dia jersey shine for football field.  — (bbc__23562, __no translation__)
    Anoda player wey shine na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea.  — (bbc__15602, __no translation__)
  3. Make person take someting to high
    No be only igbo dem dey take shine eye o  — (deuber__5360, __no translation__)
  4. Make dey see say person dey happy from face.
    E dey make you dey shine.  — (JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you shine.)


  1. So that nothing go chance God Kingdom for our life, e good make we continue to shine our eye.  — (jw__3851, __no translation__)



Make person do well for someting.

  1. Headies Awards: Davido, Wizkid and Simi shine  — (bbc__55567, __no translation__)
    Na under coach Antonio Conte, na im Moses shine.  — (bbc__72148, __no translation__)




  1. When sun shine, e shine for deir head.  — (PRT_10_Market_DG__44, When the sun shines, it shines on their head.)


Derived forms

Synonyms

Antonyms

  • chook 0.62 704, open 0.60 1438, put 0.59 4593, chuk 0.58 33, wash 0.58 250, clean 0.58 607, shook 0.57 80, shake 0.57 366, pour 0.57 199

Translations

  • English: shine,