shine

Revision as of 16:41, 12 February 2021 by 154.66.40.20 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English: shine

Pronunciation

  • ʃaɪn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1162
  • Frequency in raw corpus: 328
  • Frequency rank in raw corpus: 920



Verb

  1. Make person dey open someting.
    • I just see as you just dey smile, dey shine teeth.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can see as you are smiling and shinning your teeth.)
  2. Na when person dey alert.
    • Dis town, na shine your eyes town o,  — (NST_cleaned__6082, __no translation__)
    • Dis mean say doctors suppose shine their eyes as dem dey treat people with Africa blood.  — (bbc__40907, __no translation__)
  1. Make someting dey bling bling.
    • Everywhere go dey shine.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, It'll be spotless everywhere.)
    • Light from God dey shine.  — (jw__22231, __no translation__)
    • You come see something wey be like small stone wey dey shine.  — (jw__36808, __no translation__)
  2. Make person blow.
    • But time don reach make di Super Eagles follow dia jersey shine for football field.  — (bbc__23562, __no translation__)
    • Anoda player wey shine na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea.  — (bbc__15602, __no translation__)
  3. Make person take someting to high
    • No be only igbo dem dey take shine eye o  — (deuber__5360, __no translation__)
  4. Make dey see say person dey happy from face.
    • E dey make you dey shine.  — (JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you shine.)




Make person do well for someting.

    • Headies Awards: Davido, Wizkid and Simi shine  — (bbc__55567, )
    • Na under coach Antonio Conte, na im Moses shine.  — (bbc__72148, __no translation__)






Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: shine,