shine teeth

Revision as of 13:19, 4 December 2020 by 160.152.225.21 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English shine and teeth

Pronunciation

  • ʃáìn tì:θ


Verb Phrase

Mouth dey be like sey person want laugh.

  • Small pikin dey like to dey shine teeth wey dey never get  — ( NSC_Olukyode.S.M_2020, Babies love to smile, showing off their toothless gums.)
  • If your teeth no white, to dey shine teeth go dey fear you.  — (NSC_Olukyode.S.M_2020, When your teeth are not white, smiling becomes difficult. )

Synonym

Antonym

Translation

  • English: smile