Difference between revisions of "shishi"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Wetin | + | * Wetin de dey use dey buy someting |
:* {{ux|dv| E get one small boy wey just dey shout sey e no get '''shishi'''; e say im name na Menogetshishi. |(NSC_Onwuegbuzia-2020, There is a small boy who has been saying that he is broke. He has named himself Menogetshishi.)}} | :* {{ux|dv| E get one small boy wey just dey shout sey e no get '''shishi'''; e say im name na Menogetshishi. |(NSC_Onwuegbuzia-2020, There is a small boy who has been saying that he is broke. He has named himself Menogetshishi.)}} | ||
:* {{ux|dv| Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get '''shishi''' |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Follow people who are rich, don't follow broke people.)}} | :* {{ux|dv| Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get '''shishi''' |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Follow people who are rich, don't follow broke people.)}} |
Revision as of 13:24, 8 January 2021
Naija
Etymology
From: shilling
Pronunciation
Noun
- Wetin de dey use dey buy someting
- E get one small boy wey just dey shout sey e no get shishi; e say im name na Menogetshishi. — (NSC_Onwuegbuzia-2020, There is a small boy who has been saying that he is broke. He has named himself Menogetshishi.)
- Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get shishi — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Follow people who are rich, don't follow broke people.)
- E just dey make mouth, shishi e no get. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He is just boasting, he is broke.)
Related forms
Translation
English: shilling