Difference between revisions of "shishi"

 
Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin de dey use dey buy someting.
 
* Wetin de dey use dey buy someting.
:* {{ux|dv| E get one small boy wey just dey shout sey e no get '''shishi'''; e say im name na Menogetshishi.|(NSC_2020, There is a small boy who has been saying that he is broke. He has named himself Menogetshishi.)}}
+
:* {{ux|dv| E get one small boy wey just dey shout sey e no get '''shishi'''; e say im name na Menogetshishi.|(There is a small boy who has been saying that he is broke. He has named himself Menogetshishi.)}}
:* {{ux|dv| Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get '''shishi'''.|(NSC_2020, Follow people who are rich, don't follow broke people.)}}
+
:* {{ux|dv| Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get '''shishi'''.|(Follow people who are rich, don't follow broke people.)}}
:*  {{ux|dv| E just dey make mouth, '''shishi''' e no get.|(NSC_2020, He is just boasting, he is broke.)}}
+
:*  {{ux|dv| E just dey make mouth, '''shishi''' e no get.|(He is just boasting, he is broke.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Latest revision as of 18:04, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: shilling

Pronunciation

  • ʃíʃì

Play Play

Noun

  • Wetin de dey use dey buy someting.
  • E get one small boy wey just dey shout sey e no get shishi; e say im name na Menogetshishi.  — (There is a small boy who has been saying that he is broke. He has named himself Menogetshishi.)
  • Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get shishi.  — (Follow people who are rich, don't follow broke people.)
  • E just dey make mouth, shishi e no get.  — (He is just boasting, he is broke.)

Related forms

Translation

  • English: shilling