Difference between revisions of "shishi"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin de dey use dey buy someting. | * Wetin de dey use dey buy someting. | ||
− | :* {{ux|dv| E get one small boy wey just dey shout sey e no get '''shishi'''; e say im name na Menogetshishi. |( | + | :* {{ux|dv| E get one small boy wey just dey shout sey e no get '''shishi'''; e say im name na Menogetshishi.|(NSC_2020, There is a small boy who has been saying that he is broke. He has named himself Menogetshishi.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get '''shishi''' |( | + | :* {{ux|dv| Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get '''shishi'''.|(NSC_2020, Follow people who are rich, don't follow broke people.)}} |
− | :* {{ux|dv| E just dey make mouth, '''shishi''' e no get. |( | + | :* {{ux|dv| E just dey make mouth, '''shishi''' e no get.|(NSC_2020, He is just boasting, he is broke.)}} |
+ | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[shingbain]] | * [[shingbain]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''shilling'' | * English: ''shilling'' |
Revision as of 05:26, 21 December 2022
Naija
Etymology
From: shilling
Pronunciation
- ʃíʃì
Noun
- Wetin de dey use dey buy someting.
- E get one small boy wey just dey shout sey e no get shishi; e say im name na Menogetshishi. — (NSC_2020, There is a small boy who has been saying that he is broke. He has named himself Menogetshishi.)
- Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get shishi. — (NSC_2020, Follow people who are rich, don't follow broke people.)
- E just dey make mouth, shishi e no get. — (NSC_2020, He is just boasting, he is broke.)
Related forms
Translation
- English: shilling