Difference between revisions of "shishi"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin de dey use dey buy someting. | * Wetin de dey use dey buy someting. | ||
− | :* {{ux|dv| E get one small boy wey just dey shout sey e no get '''shishi'''; e say im name na Menogetshishi.|( | + | :* {{ux|dv| E get one small boy wey just dey shout sey e no get '''shishi'''; e say im name na Menogetshishi.|(There is a small boy who has been saying that he is broke. He has named himself Menogetshishi.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get '''shishi'''.|( | + | :* {{ux|dv| Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get '''shishi'''.|(Follow people who are rich, don't follow broke people.)}} |
− | :* {{ux|dv| E just dey make mouth, '''shishi''' e no get.|( | + | :* {{ux|dv| E just dey make mouth, '''shishi''' e no get.|(He is just boasting, he is broke.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Latest revision as of 18:04, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: shilling
Pronunciation
- ʃíʃì
Noun
- Wetin de dey use dey buy someting.
- E get one small boy wey just dey shout sey e no get shishi; e say im name na Menogetshishi. — (There is a small boy who has been saying that he is broke. He has named himself Menogetshishi.)
- Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get shishi. — (Follow people who are rich, don't follow broke people.)
- E just dey make mouth, shishi e no get. — (He is just boasting, he is broke.)
Related forms
Translation
- English: shilling