shishi

Revision as of 13:38, 10 December 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''shilling'' ===Pronunciation=== ʃíʃí <sm2>Pcm-ng-shishi.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-shishi.m.ogg</sm2> ===Noun=== # Wetin no reach anyting....")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: shilling

Pronunciation

ʃíʃí Play Play

Noun

  1. Wetin no reach anyting.
  2. E get one small boy wey just dey shout sey e no get shishi; e say im name na Menogetshishi.  — (NSC_Onwuegbuzia-2020, There is a small boy who has been saying that he is broke. He has named himself Menogetshishi.)
    Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get shishi  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Follow people who are rich, don't follow broke people.)
  3. E just dey make mouth, shishi e no get.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He is just boasting, he is broke.)

Related forms

shingbain

Translation

English: shilling