shishi

Revision as of 13:24, 8 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: shilling

Pronunciation

ʃíʃí Play Play

Noun

  • Wetin de dey use dey buy someting
  • E get one small boy wey just dey shout sey e no get shishi; e say im name na Menogetshishi.  — (NSC_Onwuegbuzia-2020, There is a small boy who has been saying that he is broke. He has named himself Menogetshishi.)
  • Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get shishi  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Follow people who are rich, don't follow broke people.)
  • E just dey make mouth, shishi e no get.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He is just boasting, he is broke.)

Related forms

shingbain

Translation

English: shilling