shishi

Revision as of 05:26, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: shilling

Pronunciation

  • ʃíʃì

Play Play

Noun

  • Wetin de dey use dey buy someting.
  • E get one small boy wey just dey shout sey e no get shishi; e say im name na Menogetshishi.  — (NSC_2020, There is a small boy who has been saying that he is broke. He has named himself Menogetshishi.)
  • Dey follow people wey hold o, no dey follow people wey no get shishi.  — (NSC_2020, Follow people who are rich, don't follow broke people.)
  • E just dey make mouth, shishi e no get.  — (NSC_2020, He is just boasting, he is broke.)

Related forms

Translation

  • English: shilling