Difference between revisions of "shock"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
(7 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English: ''shock | + | From English: ''shock'' |
− | '' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ʃɔ̂k | * ʃɔ̂k | ||
<sm2>Pcm-ng-shock.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shock.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-shock.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shock.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Wetin dey happen wey be sey person no tink sey e go happen wey make im heart cut. | |
:* {{ux|dv| Siasia say im still dey suffer '''shock''' on top im mother kidnap and no fit tok to tori pipo now. |(bbc__89507, Siasia is still in shock from his mother's kidnap and is unable to speak with reporters.)}} | :* {{ux|dv| Siasia say im still dey suffer '''shock''' on top im mother kidnap and no fit tok to tori pipo now. |(bbc__89507, Siasia is still in shock from his mother's kidnap and is unable to speak with reporters.)}} | ||
:* {{ux|dv|So dis tin wey happun to oga Dewji na big '''shock'''. |(bbc__21196, What happened to Mr. Dewji was a big shock.)}} | :* {{ux|dv|So dis tin wey happun to oga Dewji na big '''shock'''. |(bbc__21196, What happened to Mr. Dewji was a big shock.)}} | ||
Line 24: | Line 15: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''shock'' | * English: ''shock'' | ||
+ | |||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make someting surprise person. | + | * Make someting surprise person. |
− | + | : {{ux|dv| You dey laugh me sey I no pass. Next term, I go '''shock''' everybody.|(You are making fun of me because I failed. Next term, I promise to surprise you.)}} | |
− | + | : {{ux|dv| E '''shock''' everybody. |(bbc__45632, Everyone was taken aback.)}} | |
− | + | * Make electric carry person. | |
− | + | :* {{ux|dv| Abeg o, I no want make di wire '''shock''' me o.| (I do not want to be electrocuted by the wire.)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''surprise, electrocute'' | * English: ''surprise, electrocute'' |
Latest revision as of 16:06, 9 March 2024
Naija
Etymology
From English: shock
Pronunciation
- ʃɔ̂k
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person no tink sey e go happen wey make im heart cut.
- Siasia say im still dey suffer shock on top im mother kidnap and no fit tok to tori pipo now. — (bbc__89507, Siasia is still in shock from his mother's kidnap and is unable to speak with reporters.)
- So dis tin wey happun to oga Dewji na big shock. — (bbc__21196, What happened to Mr. Dewji was a big shock.)
- I collapse for police headquarter for Asaba wen dem tell me about di body, di shock too much I faint. — (bbc__56908, I collapsed at the police headquarter at Asaba when I was told about the corpse, the shock was so much that I fainted.)
Translations
- English: shock
Verb
- Make someting surprise person.
- You dey laugh me sey I no pass. Next term, I go shock everybody. — (You are making fun of me because I failed. Next term, I promise to surprise you.)
- E shock everybody. — (bbc__45632, Everyone was taken aback.)
- Make electric carry person.
- Abeg o, I no want make di wire shock me o. — (I do not want to be electrocuted by the wire.)
Translations
- English: surprise, electrocute