shock
Naija
Etymology
From English: shock
Pronunciation
- ʃɔ̂k
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person no tink sey e go happen wey make im heart cut.
- Siasia say im still dey suffer shock on top im mother kidnap and no fit tok to tori pipo now. — (bbc__89507, Siasia is still in shock from his mother's kidnap and is unable to speak with reporters.)
- So dis tin wey happun to oga Dewji na big shock. — (bbc__21196, What happened to Mr. Dewji was a big shock.)
- I collapse for police headquarter for Asaba wen dem tell me about di body, di shock too much I faint. — (bbc__56908, I collapsed at the police headquarter at Asaba when I was told about the corpse, the shock was so much that I fainted.)
Translations
- English: shock
Verb
- Make someting surprise person.
- You dey laugh me sey I no pass. Next term, I go shock everybody. — (You are making fun of me because I failed. Next term, I promise to surprise you.)
- E shock everybody. — (bbc__45632, Everyone was taken aback.)
- Make light carry person.
- Abeg o, I no want make di wire shock me o. — (I do not want to be electrocuted by the wire.)
Translations
- English: surprise, electrocute