Difference between revisions of "shortcut"
(→Noun) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Road wey no far wey person fit pass go anoder place. | |
#:* {{ux|dv|I get one '''shortcut''' wey I dey follow go market.|()}} | #:* {{ux|dv|I get one '''shortcut''' wey I dey follow go market.|()}} | ||
#:* {{ux|dv| Dis area no safe again o!, no dey pass '''shortcut''' for night.|()}} | #:* {{ux|dv| Dis area no safe again o!, no dey pass '''shortcut''' for night.|()}} | ||
− | + | # When person dey use [[magomago]] sense take dey do doings. | |
− | #:* {{ux|dv| |()}} | + | #:* {{ux|dv| All dat guy runs na to dey use ''''shortcut'''.|()}} |
− | #:* {{ux|dv| |()}} | + | #:* {{ux|dv| Na '''shortcut''' wey e dey do for im business deal land am for prison.|()}} |
− | + | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[corner]], [[magomago]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | + | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''shortcut, '' |
Revision as of 13:18, 27 August 2021
Naija
Etymology
From: English shortcut
Pronunciation
- ꭍᴐ́:tkᴐ̀t
Noun
- Road wey no far wey person fit pass go anoder place.
- I get one shortcut wey I dey follow go market. — ()
- Dis area no safe again o!, no dey pass shortcut for night. — ()
- When person dey use magomago sense take dey do doings.
- All dat guy runs na to dey use 'shortcut. — ()
- Na shortcut wey e dey do for im business deal land am for prison. — ()
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: shortcut,