shortcut

Naija

Etymology

From: English shortcut

Pronunciation1

  • ʃɔ́tkɔ̂t

Play


Pronunciaton2

ʃɔ̀tkɔ̂t


Noun

  1. Road wey no far wey person fit pass go anoder place.
    • I get one shortcut wey I dey follow go market.  — (I have a shortcut I pass through when going to the market.)
    • Dis area no safe again o! No dey pass shortcut for night.  — (Don't pass through shortcut at night, because this neighborhood is no longer safe.)
  2. When person dey use magomago sense take dey do doings.
    • All dat guy runs na to dey use shortcut.  — (All of the man's activities is about doing things in accelerated way.)
    • Na shortcut wey e dey do for im business deal land am for prison.  — (His dubious dealings in the business deal landed him in prison.)

Synonyms

Translations

  • English: shortcut, cunning