Difference between revisions of "show"

Line 21: Line 21:
  
 
* Party wey people go make dem enjoy
 
* Party wey people go make dem enjoy
#: {{ux|dv|Five pipo wey blow afta di '''show''' |(bbc__96900, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|Five pipo wey blow afta di '''show''' |(bbc__96900, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Tiwa perform for di '''show''' |(bbc__94150, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|Tiwa perform for di '''show''' |(bbc__94150, __no translation__)}}
  
 
* Programme for di media
 
* Programme for di media
#: {{ux|dv|Padi, padi is di name of di '''show'''. |(WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the show.)}}
+
#{{ux|dv|Padi, padi is di name of di '''show'''. |(WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the show.)}}
#: {{ux|dv|Former govnor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on '''show'''. |(bbc__52749, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|Former govnor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on '''show'''. |(bbc__52749, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|E, e get one '''show''' I no tell you, e get one '''show''' for ABJ wey I go for. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There...there is one show, I didn't even tell you, there is a show in ABJ which I went.)}}
+
#{{ux|dv|E, e get one '''show''' I no tell you, e get one '''show''' for ABJ wey I go for. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There...there is one show, I didn't even tell you, there is a show in ABJ which I went.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 38: Line 38:
  
 
* Make person see someting.
 
* Make person see someting.
#: {{ux|dv|E dey use am '''show''' sey wetin e talk must happen. |(jw__38259, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|E dey use am '''show''' sey wetin e talk must happen. |(jw__38259, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Serena wear '''show''' back for 2016 Wimbledon |(bbc__88017, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|Serena wear '''show''' back for 2016 Wimbledon |(bbc__88017, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Wetin happun yesterday '''show''' say di movement ready to protest no mata what. |(bbc__4287, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|Wetin happun yesterday '''show''' say di movement ready to protest no mata what. |(bbc__4287, __no translation__)}}
  
 
* Make something or person surface.
 
* Make something or person surface.
#: {{ux|dv|Young and old dancers '''show''' na im '''show'''. |(bbc__101905, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|Young and old dancers '''show''' na im '''show'''. |(bbc__101905, __no translation__)}}#{{ux|dv|Dem give Karon VIP treatment after di two other passengers wey don already book di flight no '''show'''. |(bbc__29127, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Dem give Karon VIP treatment after di two other passengers wey don already book di flight no '''show'''. |(bbc__29127, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|Wizkid must '''show''' face |(bbc__101082, __no translation__)}}  
#: {{ux|dv|Wizkid must '''show''' face |(bbc__101082, __no translation__)}}  
 
  
 
* Make person express someting.
 
* Make person express someting.
#: {{ux|dv|Dey '''show''' love. |(jw__7000, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|Dey '''show''' love. |(jw__7000, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|I want show am di seriousness of wetin e talk. |(NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)}}
+
#{{ux|dv|I want show am di seriousness of wetin e talk. |(NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)}}
#: {{ux|dv|To thank you for this love you '''show''', |(jw__37824, __no translation__)}}  
+
#{{ux|dv|To thank you for this love you '''show''', |(jw__37824, __no translation__)}}  
  
  
 
* Make person reveal someting.  
 
* Make person reveal someting.  
#: {{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' say na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' say na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, __no translation__)}}
+
#{{ux|dv|Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, __no translation__)}}
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
  
 
* [[show up]]
 
* [[show up]]
#: {{ux|dv|E no dey '''show up''' for di party. |(NSC_Tella_2020, I will not come around for the meeting.)}}
+
#{{ux|dv|E no dey '''show up''' for di party. |(NSC_Tella_2020, I will not come around for the meeting.)}}
#: {{ux|dv|Na'''show up''' in dey do for im boss. |(NSC_Tella_2020, He is just pretending for his boss.)}}
+
#{{ux|dv|Na'''show up''' in dey do for im boss. |(NSC_Tella_2020, He is just pretending for his boss.)}}
  
  

Revision as of 17:05, 11 November 2020

Naija

Alternative forms

  • sow

Etymology

Borrowed from English show

Pronunciation

  • ʃoʊ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 48
  • Frequency rank in NSC treebank: 247
  • Frequency in raw corpus: 5502
  • Frequency rank in raw corpus: 72


Noun

  • Party wey people go make dem enjoy
  1. Five pipo wey blow afta di show  — (bbc__96900, __no translation__)
  2. Tiwa perform for di show  — (bbc__94150, __no translation__)
  • Programme for di media
  1. Padi, padi is di name of di show.  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the show.)
  2. Former govnor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show.  — (bbc__52749, __no translation__)
  3. E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There...there is one show, I didn't even tell you, there is a show in ABJ which I went.)

Synonyms

  • party, talk

Translations

  • English: party, programme on the media.

Verb

  • Make person see someting.
  1. E dey use am show sey wetin e talk must happen.  — (jw__38259, __no translation__)
  2. Serena wear show back for 2016 Wimbledon  — (bbc__88017, __no translation__)
  3. Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what.  — (bbc__4287, __no translation__)
  • Make something or person surface.
  1. Young and old dancers show na im show.  — (bbc__101905, __no translation__)#Dem give Karon VIP treatment after di two other passengers wey don already book di flight no show.  — (bbc__29127, __no translation__)
  2. Wizkid must show face  — (bbc__101082, __no translation__)
  • Make person express someting.
  1. Dey show love.  — (jw__7000, __no translation__)
  2. I want show am di seriousness of wetin e talk.  — (NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)
  3. To thank you for this love you show,  — (jw__37824, __no translation__)


  • Make person reveal someting.
  1. But di proof wey dey di mata dey show say na from cells cancer dey from start.  — (bbc__22320, __no translation__)
  2. Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show.  — (bbc__89634, __no translation__)

Derived forms

  1. E no dey show up for di party.  — (NSC_Tella_2020, I will not come around for the meeting.)
  2. Nashow up in dey do for im boss.  — (NSC_Tella_2020, He is just pretending for his boss.)


Synonyms

  • say, arrive, yarn

Antonyms

  • waka, comot,

Translations

  • English: To see, reveal, express and come around.