show

Revision as of 15:28, 11 November 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

  • see 0.56 9160, know 0.53 7861, remember 0.52 893, challenge 0.50 400, feel 0.50 1488, clear 0.50 928, look 0.47 2331, expect 0.46 470, mean 0.46 1816

Etymology

Borrowed from English show

Pronunciation

  • ʃoʊ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 48
  • Frequency rank in NSC treebank: 247
  • Frequency in raw corpus: 5502
  • Frequency rank in raw corpus: 72


Noun

Make person see someting.

  1. E dey use am show sey wetin e talk must happen.  — (jw__38259, __no translation__)
    Serena wear show back for 2016 Wimbledon  — (bbc__88017, __no translation__)
    Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what.  — (bbc__4287, __no translation__)
  • Party wey people go make dem enjoy
  1. Five pipo wey blow afta di show  — (bbc__96900, __no translation__)
    Tiwa perform for di show  — (bbc__94150, __no translation__)
  • Programme for di media
  1. Padi, padi is di name of di show.  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the show.)
    Former govnor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show.  — (bbc__52749, __no translation__)
    E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There...there is one show, I didn't even tell you, there is a show in ABJ which I went.)
  • Make something or person surface
  1. Young and old dancers show na im show.  — (bbc__101905, __no translation__)
    Dem give Karon VIP treatment after di two other passengers wey don already book di flight no show.  — (bbc__29127, __no translation__)






Derived forms

  1. Her former actress co-star on TV show Charmed, Rose McGowan, tweet her own support.  — (bbc__55761, __no translation__)
    But on Monday, Zubeida, show for TV show to deny say dem detain am or treat am anyhow.  — (bbc__23234, __no translation__)
  1. food show.  — (NST_cleaned__38212, __no translation__)
    And den ehn... food show.  — (WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__63, And then uh... the food show.)
  1. Di law show say na di neighbour duty to show care to pipo wey im dey live wit.  — (bbc__40763, __no translation__)
    Di law show say pipo get right to associate, dem get right to dignity and dem get right to freedom of expression.  — (bbc__1594, __no translation__)
  1. Padi padi, na im be di name di show,  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__3, Padi-Padi is the name oft the show.)
    Comedy rap as di name show na rap music wey funny.  — (bbc__25961, __no translation__)
  1. This one show say we de follow wetin Jesus talk for Matthew 10:11-13 .  — (jw__5437, __no translation__)
    Dis one show say the Eaglets no take their chances at all and e come cost dem.  — (brila__1167, __no translation__)
  1. So we dey do talk show.  — (LAG_36_Marriage_DG__14, So, we are doing a talk show.)
    This kind talk show sey dem dey blame God for wetin happen.  — (jw__32808, __no translation__)
  1. Dem also say di test show say e be like Cheddar Man no sabi drink milk as adult, say na after Bronze Age e come begin sabi how to drink milk.  — (bbc__28230, __no translation__)
    'From wetin I sabi, even di Congo team don do test for Ebola from dia kontri, reach our airport, go hotel and di test show say dem no cari disease', according to Nigeria Police tok tok pesin Nnamdi Omoni.  — (bbc__8858, __no translation__)

Synonyms

  • see 0.56 9160, know 0.53 7861, remember 0.52 893, challenge 0.50 400, feel 0.50 1488, clear 0.50 928, look 0.47 2331, expect 0.46 470, mean 0.46 1816

Antonyms

  • see 0.56 9160, know 0.53 7861, remember 0.52 893, challenge 0.50 400, feel 0.50 1488, clear 0.50 928, look 0.47 2331, expect 0.46 470, mean 0.46 1816

Translations

  • English: no definition


Verb

show: no definition -- Definition in Naija?


  1. ccomp (frequency:241)
    Show sey you love God.  — (jw__32091, __no translation__)
    Show sey person fit trust you.  — (jw__32080, __no translation__)
  2. obj (frequency:150)
    Show di results  — (bbc__89481, __no translation__)
    Show me fifty K.  — (IBA_07_Na-Love_DG__319, Show me fifty thousand naira.)
  3. - (frequency:94)
    Wizkid must show face  — (bbc__101082, __no translation__)
    How malaria dey take show  — (bbc__56531, __no translation__)
  4. mark (frequency:68)
    Many of dem no dey good to show.  — (bbc__91149, __no translation__)
    tins wey show say pesin dey poor  — (bbc__102762, __no translation__)
  5. aux-obj (frequency:54)
    Dey show love.  — (jw__7000, __no translation__)
    dey show us love.  — (jw__48681, __no translation__)
  6. cc-obj (frequency:39)
    And show me where I go dey.  — (jw__1453, __no translation__)
    And show dem the best way to follow.  — (jw__1452, __no translation__)
  7. dep (frequency:29)
    show sey na good Papa.  — (jw__48817, __no translation__)
    show sey na you fit rule.  — (jw__48818, __no translation__)
  8. obl:arg (frequency:18)
    Dem say dem no want make dia face or name show for di tori.  — (bbc__29544, __no translation__)
    Therefore, dem no need go show for di meeting wey Minister of Labour and Employment Dr.  — (bbc__93600, __no translation__)
  9. aux (frequency:6)
    But di proof wey dey di mata dey show say na from cells cancer dey from start.  — (bbc__22320, __no translation__)
    Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show.  — (bbc__89634, __no translation__)
  10. nsubj (frequency:6)
    To thank you for this love you show,  — (jw__37824, __no translation__)
    Wetin Jehovah name show, and how Satan take spoil that holy name?  — (jw__40902, __no translation__)
  11. advcl (frequency:4)
    Show more  — (jw__32078, __no translation__)
    IG no gree show even though im get yellow card.  — (bbc__57116, __no translation__)
  12. obl:mod (frequency:3)
    Na my mind I go take love dem.’ Na better example Jehovah show, as e use im freedom help other people!  — (jw__25832, __no translation__)
    Many pipo all over di world including Ghana, Kenya and Nigeria wey follow do di scheme lose millions, wey di k-leg of di business begin show for 2016.  — (bbc__65530, __no translation__)
  13. dep-obj (frequency:3)
    Show Table of Contents Before  — (jw__32071, __no translation__)
    Show me di life expectancy age for:  — (bbc__89483, __no translation__)

Derived forms

  1. Video show as Madam Merkel wey be 64 years dey use her hand hold her body as im bin dey shake on Thursday.  — (bbc__97747, __no translation__)
    Video show Kwesi Nyantakyi dey collect money dey put inside bag World football goment FIFA on Tuesday give life ban to Former Ghana Football Association President, Kwesi Nyantaky sake of say im break dia bribery and corruption rules.  — (bbc__97745, __no translation__)
  1. Dis video show as Mr Frimpong Osei mention Etwe nim Nyansa, Kote ye Aboa and Shua ye Morbor.  — (bbc__42813, __no translation__)
    But wen one video show wey oga Trump dey tok about how im dey harass women, Mr McCain say im no support am again.  — (bbc__23677, __no translation__)

Synonyms

  • see 0.56 9160, know 0.53 7861, remember 0.52 893, challenge 0.50 400, feel 0.50 1488, clear 0.50 928, look 0.47 2331, expect 0.46 470, mean 0.46 1816

Antonyms

  • see 0.56 9160, know 0.53 7861, remember 0.52 893, challenge 0.50 400, feel 0.50 1488, clear 0.50 928, look 0.47 2331, expect 0.46 470, mean 0.46 1816

Translations

  • English: no definition