Naija
Etymology
From: English shrine
Pronunciation
Play
Play
Noun
Na place wey native doctor dey stay de do oracle or sacrifice when people come meet am for advise.
- Di native doctor shrine no be here, e de make odidi catch person. — (NSC_Abonyi_2021, The shrine of the native is very scary.)