Naija
Etymology
From: English shrine
Pronunciation
Play
Play
Noun
Na place wey native doctor dey stay de do sacrifice
- Di native doctor shrine no be here, e de make odidi hold person. — (NSC_Abonyi_2o21, The shrine of the native is scary.)
Synonym
Translation