shrine

Naija

Etymology

From: English shrine

Pronunciation

  • ʃirain

Play Play

Noun

Na place wey native doctor dey stay de do sacrifice

  • Di native doctor shrine no be here, e de make odidi hold person.  — (NSC_Abonyi_2o21, The shrine of the native is scary.)

Translation

  • English: shrine