shrine

Naija

Etymology

From: English shrine

Pronunciation 1

  • ʃíraîn

Play Play

Noun

  • Place wey native doctor dey stay de do oracle or sacrifice when people come meet am for advise.
  • Di native doctor shrine no be here, e de make odidi catch person.  — (NSC_Abonyi_2021, The shrine of the native is very scary.)