shrine
Naija
Etymology
From: English shrine
Pronunciation 1
- ʃíraîn
Noun
- Place wey native doctor dey stay dey do oracle or sacrifice when people come meet am make e help dem.
- Di native doctor shrine no be here, e de make odidi catch person. — (NSC_Abonyi_2021, The shrine of the native is very scary.)
Translation
- English: shrine