shrine

Revision as of 05:49, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English shrine

Pronunciation

  • ʃíraîn

Play Play

Noun

  • Place wey native doctor dey stay dey do oracle or sacrifice when people come meet am make e help dem.
  • Di native doctor shrine no be here, e de make odidi catch person.  — (NSC_2021, The shrine of the native is very scary.)

Translation

  • English: shrine