Difference between revisions of "shu"

Line 6: Line 6:
 
* From: ''unknown''
 
* From: ''unknown''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
t͡ʃǔ
+
ʃǔ
  
 
<sm2>Pcm-ng-shu.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shu.f.ogg</sm2>  
Line 12: Line 12:
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
* Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am or
+
* Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am.
 
:* {{ux|dv| Di guy say di dog no dey bite. '''Shu'''? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road. |(NSC_2021, The guy said his dog does not bite. Really? The dog that has a head as big as two human heads? Bro, please chain the dog so I can be comfortable.)}}
 
:* {{ux|dv| Di guy say di dog no dey bite. '''Shu'''? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road. |(NSC_2021, The guy said his dog does not bite. Really? The dog that has a head as big as two human heads? Bro, please chain the dog so I can be comfortable.)}}
:* {{ux|dv| [[Oga]] dey talk you dey talk, '''shu'''? You no dey fear again o. |(NSC_2021, The boss is talking and you are also talking. Wow. You are no longer afraid!)}}
+
:* {{ux|dv| [[Oga]] dey talk you dey talk, '''shu'''? You no dey fear again o. |(NSC_2021, The boss is talking and you are also talking. Wow! You are no longer afraid!)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''really?'' ''wow'',
+
* English: ''really?'' ''wow''

Revision as of 05:51, 21 December 2022

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

ʃǔ

Play Play

Interjection

  • Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am.
  • Di guy say di dog no dey bite. Shu? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road.  — (NSC_2021, The guy said his dog does not bite. Really? The dog that has a head as big as two human heads? Bro, please chain the dog so I can be comfortable.)
  • Oga dey talk you dey talk, shu? You no dey fear again o.  — (NSC_2021, The boss is talking and you are also talking. Wow! You are no longer afraid!)

Translation

  • English: really? wow