siddonlook

Naija

Etymology

From English: sit, down and look

Pronunciation

  • sìdɔ́nlûk


Verb

  • Make person siddon dey look wetin dey happen.
  • Na siddonlook e just dey do o.  — (Egbokhare_2020, He sat and was observing.)
  • I siddonlook dey look wetin dem dey do.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I sat on my own, looking at what they are doing.)

Derived forms

Translations

  • English: observing