sidon

Naija

Alternative Forms

siddon, sitdon

Etymology

From English: sit down

Pronunciation

  • sìdɔ̂n

Play Play

Verb

  • Make person put im yansh for one place wey let am balance well.
  • Sidon make I yarn you wetin dey happen.  — (Sit let me tell you what happened.)
  • Ezinma put her mama food for im papa front, sidon near obiageli.  — (katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)
  • Okonkwo sidon for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter.  — (katakata__575, Okonkwo sat in his hut, joyfully ate and drank palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ikemefuna.)

Translations

  • English: sit