siddonlook
Naija
Etymology
From English: sit, down and look
Pronunciation
- sìdɔ́nlûk
Verb
- Make person siddon dey look wetin dey happen.
- Na siddonlook e just dey do o. — (Egbokhare_2020, He sat and was observing.)
- I siddonlook dey look wetin dem dey do. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I sat on my own, looking at what they are doing.)
Derived forms
Translations
- English: observing