Difference between revisions of "sidon"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From English: ''sit down'' | From English: ''sit down'' | ||
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* sìdɔ̂n | * sìdɔ̂n | ||
Line 18: | Line 17: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
+ | ====Intransitive==== | ||
Make person kak for one place. | Make person kak for one place. | ||
:* {{ux|dv|'''sidon''' make I yarn you wetin dey happen.|Egbokhare_2020, Sit let me narrate what happened to you.)}} | :* {{ux|dv|'''sidon''' make I yarn you wetin dey happen.|Egbokhare_2020, Sit let me narrate what happened to you.)}} | ||
− | |||
:* {{ux|dv| Ezinma put her mama food for im papa front, '''sidon''' near obiageli. |(katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)}} | :* {{ux|dv| Ezinma put her mama food for im papa front, '''sidon''' near obiageli. |(katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)}} | ||
:* {{ux|dv| Okonkwo '''sidon''' for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter. |(katakata__575, Okonkwo sat in his hut, joyfully ate and drank palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ikemefuna.)}} | :* {{ux|dv| Okonkwo '''sidon''' for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter. |(katakata__575, Okonkwo sat in his hut, joyfully ate and drank palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ikemefuna.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''sit'' | * English: ''sit'' |
Revision as of 14:29, 17 February 2021
Naija
Etymology
From English: sit down
Pronunciation
- sìdɔ̂n
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 3832
- Frequency in raw corpus: 141
- Frequency rank in raw corpus: 1666
Verb
Intransitive
Make person kak for one place.
- sidon make I yarn you wetin dey happen. — Egbokhare_2020, Sit let me narrate what happened to you.)
- Ezinma put her mama food for im papa front, sidon near obiageli. — (katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)
- Okonkwo sidon for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter. — (katakata__575, Okonkwo sat in his hut, joyfully ate and drank palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ikemefuna.)
Translations
- English: sit