Difference between revisions of "sidon"

Line 10: Line 10:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person kak for one place.
+
* Make person put im [[yansh]] for one place wey let am balance well.
 
:* {{ux|dv|'''sidon''' make I yarn you wetin dey happen.|Egbokhare_2020, Sit let me narrate what happened to you.)}}
 
:* {{ux|dv|'''sidon''' make I yarn you wetin dey happen.|Egbokhare_2020, Sit let me narrate what happened to you.)}}
 
:* {{ux|dv| Ezinma put her mama food for im papa front, '''sidon''' near obiageli. |(katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)}}
 
:* {{ux|dv| Ezinma put her mama food for im papa front, '''sidon''' near obiageli. |(katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)}}

Revision as of 11:27, 4 August 2021

Naija

Alternative Forms

siddon, sitdon

Etymology

From English: sit down

Pronunciation

  • sìdɔ̂n

Play Play

Verb

  • Make person put im yansh for one place wey let am balance well.
  • sidon make I yarn you wetin dey happen.  — Egbokhare_2020, Sit let me narrate what happened to you.)
  • Ezinma put her mama food for im papa front, sidon near obiageli.  — (katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)
  • Okonkwo sidon for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter.  — (katakata__575, Okonkwo sat in his hut, joyfully ate and drank palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ikemefuna.)

Translations

  • English: sit