Difference between revisions of "sidon"

 
(8 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Forms===
 +
[[siddon]], [[sitdon]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From English: ''sit down''
 
From English: ''sit down''
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* sìdɔ̂n
 
* sìdɔ̂n
 
<sm2>Pcm-ng-sidon.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sidon.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-sidon.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-siddon.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 3832
 
* Frequency in raw corpus: 141
 
* Frequency rank in raw corpus: 1666
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
sidon: sit down -- Definition in Naija?
+
* Make person put im [[yansh]] for one place wey let am balance well.
 
+
:* {{ux|dv|'''Sidon''' make I yarn you wetin dey happen.|(Sit let me tell you what happened.)}}
 
+
:* {{ux|dv| Ezinma put her mama food for im papa front, '''sidon''' near obiageli.|(katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv| Okonkwo '''sidon''' for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter. |(katakata__575, Okonkwo sat in his hut, joyfully ate and drank palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ikemefuna.)}}
#: {{ux|dv|'''sidon''' make I yarn you wetin dey happen.|no translation}}
 
# obl:arg (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Ezinma put her mama food for im papa front, '''sidon''' near obiageli. |(katakata__574, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sometime young women them wey dey find pikin go come '''sidon''' under the shade. |(katakata__844, __no translation__)}}
 
# mark-obl:arg (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Who be di Nigerian wey '''sidon''' inside Google? |(bbc__100135, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria: Cambridge Analytica do wuru-wuru for 2007 elections Who be di Nigerian wey '''sidon''' inside Google? |(bbc__74243, __no translation__)}}
 
# compound:svc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Atiku Abubakar Na di same day wen Atiku Abubakar go campaign for Owerri na im Ohaneze Ndigbo Worldwide '''sidon''' do meeting to support di PDP candidate. |(bbc__17778, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Afta IG Idris '''sidon''' do meeting with President Buhari, im do u-turn and gree show for meeting wit di senate committee on Ethics, Privileges and Public Petitions. |(bbc__12761, __no translation__)}}
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Meanwhile, Russia say make everybody coolu temper, '''sidon''' and discuss di matter. |(bbc__66474, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|gader and analyse data and information wey dem go use take '''sidon''' look di pikin matter and come know how dem go take improve and change how to judge matter wey concern pikin; |(hildrights__1545, __no translation__)}}
 
# ccomp-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dem '''sidon''' dey look until Boko Haram carry 270 girls enter bush build camp. |(bbc__29756, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Protesters '''sidon''' dey wait for election result since morning, as dem hia say Zanu-PF dey win majority for parliament, dem begin protest |(bbc__84243, __no translation__)}}
 
# aux-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Kalama say many young workers wey get proper teacher qualification dey '''sidon''' for office wey suppose dey for classroom. |(bbc__61755, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Brazil player relationship with im manager get as e be for some time now afta im drop from di starting eleven come begin dey '''sidon''' for bench. |(bbc__30882, __no translation__)}}
 
# nsubj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Okonkwo '''sidon''' for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter. |(katakata__575, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di track '''sidon''' for 130 acres of land for Evbuobanosa, wey dey Orhionmwon Local Government Area for Edo state, southern Nigeria. |(bbc__39093, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* siddon 0.76 258, meeting 0.56 1791, jeje 0.56 37, closed 0.55 37, villa 0.55 137, tanda 0.53 214, stand 0.51 712, rock 0.49 116, aso 0.49 50
 
 
 
====Antonyms====
 
* siddon 0.76 258, meeting 0.56 1791, jeje 0.56 37, closed 0.55 37, villa 0.55 137, tanda 0.53 214, stand 0.51 712, rock 0.49 116, aso 0.49 50
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: sit down
+
* English: ''sit''

Latest revision as of 18:25, 5 June 2023

Naija

Alternative Forms

siddon, sitdon

Etymology

From English: sit down

Pronunciation

  • sìdɔ̂n

Play Play

Verb

  • Make person put im yansh for one place wey let am balance well.
  • Sidon make I yarn you wetin dey happen.  — (Sit let me tell you what happened.)
  • Ezinma put her mama food for im papa front, sidon near obiageli.  — (katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)
  • Okonkwo sidon for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter.  — (katakata__575, Okonkwo sat in his hut, joyfully ate and drank palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ikemefuna.)

Translations

  • English: sit