Difference between revisions of "sidon"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
* sìdɔ̂n
 
* sìdɔ̂n
 
<sm2>Pcm-ng-sidon.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sidon.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-sidon.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-siddon.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person put im [[yansh]] for one place wey let am balance well.
 
* Make person put im [[yansh]] for one place wey let am balance well.
:* {{ux|dv|'''sidon''' make I yarn you wetin dey happen.|Egbokhare_2020, Sit let me narrate what happened to you.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Sidon''' make I yarn you wetin dey happen.|(Sit let me tell you what happened.)}}
:* {{ux|dv| Ezinma put her mama food for im papa front, '''sidon''' near obiageli. |(katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)}}
+
:* {{ux|dv| Ezinma put her mama food for im papa front, '''sidon''' near obiageli.|(katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)}}
 
:* {{ux|dv| Okonkwo '''sidon''' for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter. |(katakata__575, Okonkwo sat in his hut, joyfully ate and drank palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ikemefuna.)}}
 
:* {{ux|dv| Okonkwo '''sidon''' for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter. |(katakata__575, Okonkwo sat in his hut, joyfully ate and drank palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ikemefuna.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''sit''
 
* English: ''sit''

Latest revision as of 18:25, 5 June 2023

Naija

Alternative Forms

siddon, sitdon

Etymology

From English: sit down

Pronunciation

  • sìdɔ̂n

Play Play

Verb

  • Make person put im yansh for one place wey let am balance well.
  • Sidon make I yarn you wetin dey happen.  — (Sit let me tell you what happened.)
  • Ezinma put her mama food for im papa front, sidon near obiageli.  — (katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)
  • Okonkwo sidon for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter.  — (katakata__575, Okonkwo sat in his hut, joyfully ate and drank palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ikemefuna.)

Translations

  • English: sit