sidon

Revision as of 15:48, 16 February 2021 by 197.210.28.51 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: sit down

Pronunciation

  • sìdɔ̂n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3832
  • Frequency in raw corpus: 141
  • Frequency rank in raw corpus: 1666

The word is used more in written texts than orally.


Verb

sidon: sit down -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    sidon make I yarn you wetin dey happen.  — no translation
  2. obl:arg (frequency:6)
    Ezinma put her mama food for im papa front, sidon near obiageli.  — (katakata__574, __no translation__)
    Sometime young women them wey dey find pikin go come sidon under the shade.  — (katakata__844, __no translation__)
  3. mark-obl:arg (frequency:6)
    Who be di Nigerian wey sidon inside Google?  — (bbc__100135, __no translation__)
    Nigeria: Cambridge Analytica do wuru-wuru for 2007 elections Who be di Nigerian wey sidon inside Google?  — (bbc__74243, __no translation__)
  4. compound:svc (frequency:4)
    Atiku Abubakar Na di same day wen Atiku Abubakar go campaign for Owerri na im Ohaneze Ndigbo Worldwide sidon do meeting to support di PDP candidate.  — (bbc__17778, __no translation__)
    Afta IG Idris sidon do meeting with President Buhari, im do u-turn and gree show for meeting wit di senate committee on Ethics, Privileges and Public Petitions.  — (bbc__12761, __no translation__)
  5. - (frequency:2)
    Meanwhile, Russia say make everybody coolu temper, sidon and discuss di matter.  — (bbc__66474, __no translation__)
    gader and analyse data and information wey dem go use take sidon look di pikin matter and come know how dem go take improve and change how to judge matter wey concern pikin;  — (hildrights__1545, __no translation__)
  6. ccomp-nsubj (frequency:2)
    Dem sidon dey look until Boko Haram carry 270 girls enter bush build camp.  — (bbc__29756, __no translation__)
    Protesters sidon dey wait for election result since morning, as dem hia say Zanu-PF dey win majority for parliament, dem begin protest  — (bbc__84243, __no translation__)
  7. aux-obl:arg (frequency:2)
    Kalama say many young workers wey get proper teacher qualification dey sidon for office wey suppose dey for classroom.  — (bbc__61755, __no translation__)
    Di Brazil player relationship with im manager get as e be for some time now afta im drop from di starting eleven come begin dey sidon for bench.  — (bbc__30882, __no translation__)
  8. nsubj-obl:arg (frequency:2)
    Okonkwo sidon for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter.  — (katakata__575, __no translation__)
    Di track sidon for 130 acres of land for Evbuobanosa, wey dey Orhionmwon Local Government Area for Edo state, southern Nigeria.  — (bbc__39093, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • siddon 0.76 258, meeting 0.56 1791, jeje 0.56 37, closed 0.55 37, villa 0.55 137, tanda 0.53 214, stand 0.51 712, rock 0.49 116, aso 0.49 50

Antonyms

  • siddon 0.76 258, meeting 0.56 1791, jeje 0.56 37, closed 0.55 37, villa 0.55 137, tanda 0.53 214, stand 0.51 712, rock 0.49 116, aso 0.49 50

Translations

  • English: sit down