sidon

Revision as of 14:29, 17 February 2021 by 154.66.47.87 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: sit down

Pronunciation

  • sìdɔ̂n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3832
  • Frequency in raw corpus: 141
  • Frequency rank in raw corpus: 1666



Verb

Intransitive

Make person kak for one place.

  • sidon make I yarn you wetin dey happen.  — Egbokhare_2020, Sit let me narrate what happened to you.)
  • Ezinma put her mama food for im papa front, sidon near obiageli.  — (katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)
  • Okonkwo sidon for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter.  — (katakata__575, Okonkwo sat in his hut, joyfully ate and drank palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ikemefuna.)

Translations

  • English: sit