sidon
Naija
Etymology
From English: sit down
Pronunciation
- sìdɔ̂n
Verb
- Make person kak for one place.
- sidon make I yarn you wetin dey happen. — Egbokhare_2020, Sit let me narrate what happened to you.)
- Ezinma put her mama food for im papa front, sidon near obiageli. — (katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)
- Okonkwo sidon for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter. — (katakata__575, Okonkwo sat in his hut, joyfully ate and drank palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ikemefuna.)
Translations
- English: sit