sidon
Naija
Alternative Forms
Etymology
From English: sit down
Pronunciation
- sìdɔ̂n
Verb
- Make person put im yansh for one place wey let am balance well.
- Sidon make I yarn you wetin dey happen. — (Sit let me tell you what happened.)
- Ezinma put her mama food for im papa front, sidon near obiageli. — (katakata__574, Ezinma kept her mother food in front of her father, and sat beside Obiageli.)
- Okonkwo sidon for im obi, e happy, e dey chop and drink palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ogbuefi Ezeudu enter. — (katakata__575, Okonkwo sat in his hut, joyfully ate and drank palm wine with Ikemefuna and Nwoye when Ikemefuna.)
Translations
- English: sit