Difference between revisions of "sign"

m (Conversion script moved page Sign to sign: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* reject 0.64 244, extend 0.57 102, contract 0.57 278, appoint 0.57 314, renew 0.56 51, disqualify 0.56 32, deal 0.55 608, replace 0.55 321, introduce 0.55 149
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English sign
+
From English: ''sign''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* sáìn
 
* sáìn
Line 17: Line 13:
 
* Frequency rank in raw corpus: 360
 
* Frequency rank in raw corpus: 360
  
The word is used more in written texts than orally.
+
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
sign: no definition -- Definition in Naija?
+
Wetin dem dey use show someting.
 
+
:* {{ux|dv| Dem come paste am for every '''sign''' board and door. |(jw__28270, It was pasted on every billboard.)}}
 
+
:* {{ux|dv|The '''sign''' na rainbow. |(jw__18519, The sign is a rainbow.)}}
# - (frequency:61)
+
:* {{ux|dv|Handshake bin start as '''sign''' say pipo gree ontop sometin. |(bbc__55291, Handshake is a sign that shows that people have an agreement.)}}
#: {{ux|dv|Except you go dey use '''sign''' language. |(JOS_39_Driver-Lady_M__75, Except you will be using sign language.)}}
 
#: {{ux|dv|Dem come paste am for every '''sign''' board and door. |(jw__28270, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:34)
 
#: {{ux|dv|Wetin be “the '''sign''' of prophet Jonah”? |(jw__41693, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na '''sign''' by pipo say im dey use bodi double. |(bbc__41662, __no translation__)}}
 
# det (frequency:29)
 
#: {{ux|dv|The '''sign''' na rainbow. |(jw__18519, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis '''sign''' na for Namibia. |(bbc__42632, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|Weda dat na good or bad '''sign''' na anoda mata. |(bbc__40929, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For di programme to fail kpatakpata for Kano no be good '''sign''', she tok. |(bbc__2894, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|As di device dey do dis kain work, e fit prevent anyhow current inside di brain if di device see any '''sign''' of seizure. |(bbc__16785, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis back and front tok-tok between di two powerful govnors wey dey different political parties, na anoda '''sign''' of di kain religious tension wey no dey hard to spark for Nigeria. |(bbc__40310, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|One common '''sign''' na very painful period wey no go allow woman fit do anytin. |(bbc__47000, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na di first '''sign''', then after some days di person go come get rashes all over im body. |(bbc__41267, __no translation__)}}
 
# case (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Handshake bin start as '''sign''' say pipo gree ontop sometin. |(bbc__55291, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na im make Jesus tell dem sey: “Wicked generation wey no get faith dey always look for '''sign''', but e no go get any '''sign''' apart from the '''sign''' of prophet Jonah.”— Matthew 12:38, 39 . |(jw__10131, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|For the '''sign''', Jehovah make shadow waka go back. |(jw__13819, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E be like sey Babylon people want know about the '''sign'''. |(jw__13820, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But no '''sign''' dey for now say she go dey in charge of some goment mata. |(bbc__23160, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When BBC tori pipo enta D'banj family house, im neva land di area and no '''sign''' dey of Lineo Didi, di mama of di pikin. |(bbc__99702, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[OK sign|OK sign]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Inside foto, Tarrant bin use di OK sign for courtroom afta dem arrest am. |(bbc__78651, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|ADL experts say di users of di website bin try trick di media and liberals to overreact say di OK sign na bad sign. |(bbc__9708, __no translation__)}}
 
* [[hand sign|hand sign]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di 'OK' hand sign don become di latest hate symbol according to new report by di Anti-Defamation League . |(bbc__30274, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So, if di world football organisation, look di mata well and see say di bad hand sign wey Maradona do fit dey against dia rule/agreement, den wetin suppose happun na to put end to dia relationship with di former striker. |(bbc__48275, __no translation__)}}
 
* [[road sign|road sign]]
 
 
 
#: {{ux|dv|People wey dey celebrate di ruling change di name wey dey for di road sign to hail di judge and lawyer James Orengo, wey bring di case. |(bbc__50894, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Taylor Swift no dey too put mouth for inside politics and e don cause some of her fans to vex for am One line from US singer Taylor Swift new song Look What you made me do don turn to road sign to stop accidents wey dey happen. |(bbc__93115, __no translation__)}}
 
* [[sign agreement|sign agreement]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Any pesin wey dey our shelter sign agreement wit us to stay. |(bbc__424, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Theresa May ankara jacket and oda foto dem as UK and Nigeria sign agreement |(bbc__93607, __no translation__)}}
 
* [[sign board|sign board]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Dem come paste am for every sign board and door. |(jw__28270, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem dey carry small sign board dey parade everywhere and dem dey use magazine dey preach for street. |(jw__23846, __no translation__)}}
 
* [[sign language|sign language]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Except you go dey use sign language. |(JOS_39_Driver-Lady_M__75, Except you will be using '''sign language'''.)}}
 
#: {{ux|dv|Some of dem no dey fit tok, so dem dey prefer to do sign language. |(bbc__91144, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* reject 0.64 244, extend 0.57 102, contract 0.57 278, appoint 0.57 314, renew 0.56 51, disqualify 0.56 32, deal 0.55 608, replace 0.55 321, introduce 0.55 149
 
 
 
====Antonyms====
 
* reject 0.64 244, extend 0.57 102, contract 0.57 278, appoint 0.57 314, renew 0.56 51, disqualify 0.56 32, deal 0.55 608, replace 0.55 321, introduce 0.55 149
 
  
====Translations====
+
====Transalation===
* English: no definition
+
English: no definition
  
  

Revision as of 15:09, 17 February 2021

Naija

Etymology

From English: sign

Pronunciation

  • sáìn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 9
  • Frequency rank in NSC treebank: 760
  • Frequency in raw corpus: 1016
  • Frequency rank in raw corpus: 360



Noun

Wetin dem dey use show someting.

  • Dem come paste am for every sign board and door.  — (jw__28270, It was pasted on every billboard.)
  • The sign na rainbow.  — (jw__18519, The sign is a rainbow.)
  • Handshake bin start as sign say pipo gree ontop sometin.  — (bbc__55291, Handshake is a sign that shows that people have an agreement.)

=Transalation

English: no definition


Verb

sign: give consent -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    We sign am.  — no translation
  2. mark-obj (frequency:52)
    Oga Trump say to sign peace agreement fit be di easy part.  — (bbc__29075, __no translation__)
    de don join di race to sign Arsenal forward, Theo Walcott ah.  — (NST_cleaned__39872, __no translation__)
  3. obj (frequency:51)
    We go sign players.  — (PRT_03_Football_DG__199, We will sign players.)
    Fola Adeyemi, na im sign am.  — (deuber__6291, __no translation__)
  4. - (frequency:33)
    We go sign  — (PRT_03_Football_DG__201, We'll sign.)
    say e go sign.  — (deuber__2156, __no translation__)
  5. mark (frequency:9)
    Di engineer wey sign must also join dat flight as part of di crew.  — (bbc__386, __no translation__)
    FRANCOIS GUILLOT/Getty Images Some environmentalists say di Paris deal wey countries sign no go fit save di environment  — (bbc__48322, __no translation__)
  6. nsubj (frequency:9)
    E sign.  — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__155, He signed.)
    Francis Uche sign.  — (bbc__58732, __no translation__)
  7. obl:arg (frequency:9)
    Just now sign for dat political will no dey.  — (bbc__61489, __no translation__)
    Dem tell am sey make e show dem sign from heaven.  — (jw__519, __no translation__)
  8. aux-obj (frequency:6)
    Leon Balogun don sign for Brighton Stoke City don sign Oghenekaro Etebo  — (bbc__63729, __no translation__)
    Leon Balogun sign two year contract with Brighton Brighton don sign Nigeria international defender Leon Balogun.  — (bbc__63732, __no translation__)
  9. cc-obj (frequency:5)
    I stop to salute flag and sign national anthem.  — (jw__2300, __no translation__)
    Na for Musa Yar Adua Center in Abuja na im PDP and oda 39 parties sign agreement to join togeda.  — (bbc__70895, __no translation__)
  10. aux (frequency:2)
    But Zechariah no fit talk to dem, na im hand e come take dey sign.  — (jw__48116, __no translation__)
    Dr Ajayi say law no dey to support surrogacy for Nigeria so na contract pipo dey sign.  — (bbc__43272, __no translation__)
  11. ccomp (frequency:2)
    Even though sey Pharisee people want make Jesus show dem sign sey na im be the King wey God don choose, e no gree show dem.  — (jw__37339, __no translation__)
    Victor Mengot, wey be Manyu Element Cultural Association MECDA President weh na Minister of Special Duties at di Presidency na im sign de release for announce launch for solidarity initiative for displaced pipo for seka Anglophone crisis.  — (bbc__97656, __no translation__)
  12. obl:mod (frequency:2)
    Theresa May ankara jacket and oda foto dem as UK and Nigeria sign agreement Emmanuel Macron: Why di France President go Fela shrine  — (bbc__66972, __no translation__)
    Since dem put Vacancy sign early this month, many coaches don sharperly send their application to take kolobi the position wey Cousin leave even the position of technical director dey vacant too.  — (brila__1428, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • reject 0.64 244, extend 0.57 102, contract 0.57 278, appoint 0.57 314, renew 0.56 51, disqualify 0.56 32, deal 0.55 608, replace 0.55 321, introduce 0.55 149

Antonyms

  • reject 0.64 244, extend 0.57 102, contract 0.57 278, appoint 0.57 314, renew 0.56 51, disqualify 0.56 32, deal 0.55 608, replace 0.55 321, introduce 0.55 149

Translations

  • English: give consent